Egypt don beat Ivory Coast 5-4 wit penalty to enta di quarter-finals of di Africa Cup of Nations for Cameroon after 0-0 draw yesterday. Di North Africans bin get di upper hand for di shoot-out wen substitute keeper #gabaski catch Eric #bailly ball for di third round of di penalty kick. Pharaohs captain #mohamed#salah naim score di decisive penalty wey send di seven-time champions to di quarter finals. Egypt go face Morocco for di last eight for Yaounde on Sunday, January 30 (4pm). #dk
লাইক
মন্তব্য করুন
ভিউ(149)
সর্বশেষ ভিডিও
>
FootGolf
২০২৩ সালে ফুটগলফের বিশ্বব্যাপী উপস্থিতি
DiscGolf
২০২৪ সালের যুক্তরাষ্ট্রের ডিস্ক গল্ফ মৌসুমের উচ্চলক্ষ্যসমূহ